Born Blvck (@Bornblvck) profile picture

Hmmmm

Ninu adugbo
Joined September 2014
Photo by Born Blvck (@Bornblvck)Photo by Born Blvck (@Bornblvck)Photo by Born Blvck (@Bornblvck)Photo by Born Blvck (@Bornblvck)Photo by Born Blvck (@Bornblvck)Photo by Born Blvck (@Bornblvck)Photo by Born Blvck (@Bornblvck)Photo by Born Blvck (@Bornblvck)Photo by Born Blvck (@Bornblvck)Photo by Born Blvck (@Bornblvck)
Atimu yen easy but that atije yen fe hard gan 鉁岋笍
16
All Codm players Nigeria don need una ooooo 馃樄馃樄馃樄 Make I mount with my grinch skin and Desperado class馃樄 #Codm
27
If you sabi pamper first born text me abeg 馃ズ馃槩馃檹
2
73
You don reach stage wey be say you go think say na that nude wallpaper no let you cashout 馃樄 na stage 90 be that
1
295
For every comeback there鈥檚 always another comeback 馃槑馃樄馃懡
54
Rest on imole #Mohbad 馃暞锔忦煏婏笍
2
168
That enjoyment will surely lead to unwanted pregnancy 鉁岋笍
26
Blood sef no thick pass water again 鉁岋笍
1
30
Blood Group Chelsea Fc Liverpool Fc Ibefun Fc Supa strikers Fc 馃樄馃樄馃樄馃樄馃樄
1
77
I go soon block you 馃槑 yea you馃槒鉁岋笍
43
As things dhe like this ajeh if mosquito bite me Walahi I go bite am back 馃挴
32
Born Blvck retweeted
Replying to @Olamide
I鈥檓 very sure video don ready wey baddo go drop tomorrow for any of the songs @Olamide #Unruly
1
56
Be like say #Unruly go get 2.0 cos this album too sweet and most of the snippet for Instagram no dhe there @Olamide 馃槑馃檹鉂わ笍
2
71
bismillahi qulhuwallahu ahad to wasted feelings 馃槑馃げ
36
Facebook this memory wey you show me today, for your life no try am again 馃ズ馃槩
1
39
Before old taker vs new taker Trending now new cats vs old cats 馃樄馃樄馃樄馃樄馃樄 #NewCat
51
Raphael and Rafa 馃樄馃樄馃槑馃槑 #namoney #cheating
75
No allow dem use royal honey knack your babe 馃構 I dhe come make I give you feedback 馃槑馃か #royalhoney
2
1
1,124
Which one your babe get? 馃ズ
23
I hope I鈥檓 not building a woman for another man again 馃ズ
1
33