0th+ (@0thgod) header
0th+ (@0thgod) profile picture

NFTs,ARSENAL FAN,WAGMI, CONTENT WRITER

BLOCKCHAIN
Joined December 2017
Photo by 0th+ (@0thgod)Photo by 0th+ (@0thgod)Photo by 0th+ (@0thgod)Photo by 0th+ (@0thgod)Photo by 0th+ (@0thgod)Photo by 0th+ (@0thgod)Photo by 0th+ (@0thgod)Photo by 0th+ (@0thgod)Photo by 0th+ (@0thgod)
change your mindset
2
5
613
fairs
Money doesn’t make you stop being a loser.
32
make person build house wey suppose generate rent, finish am come turn am to warehouse
walai there’s mad money in business, fawkkkk
24
walai there’s mad money in business, fawkkkk
1
38
brother, i need new songs recommendations
1
39
them dey drag lgi for group 😂😂
53
omo invest in good sound abeg, see as music sweet
45
nothing dey this life
1
55
omo, i enter gym, heat wey hit me for face, no be person tell me say make i dey go house
40
omo forget, odumodu songs still dey hit like maddd
48
which kind country them born me put, see as citizens dey fear police, kai
91
so i never spend reach 10,000 days for this life
31
family business una, them go use you like ode
31
i dey face battle, you dey ask me why i no wish you happy birthday
50
i wish to take a financial literacy course
1
42
tgif, brother monday is like 2 seconds away
1
58
So this year go finish, i no go buy ps5, chai
35
e don reach 5 months since i taste shawarma, tinubu whyyyy
46
feast
CRUEL SANTINO × ZAYLEVELTEN BIG DROP — NEW SINGLE 🚨OUT ON FRIDAY🚨
45
this guy just dey make mumu snaps for my front dey put my face for him video
38
Submitted ✅ I'm on the BPL20 builders list. $WORLDX soon 🧱 bpl20.world @Mertas0x
24