Y'all overrate sex 😂 . A blessing ? Nigga having the money to buy whatever I want anytime I want it is what I'd call a blessing
Rubilearnshi retweeted
Funny thing be say if dem say make we split this country and give tinubu one side
Him followers no go gree follow am go that side
I think I’m cooked bro the songs kept coming on and I kept changing it none spoke what my soul wanted to hear
Rubilearnshi retweeted
Guy!! Once upon a time, I dey fill gas N200 Naira per kg..
Omoooor!! e go better make una start to dey burn una papa PVC now oo.. because, we go really deck some of them wey wan spoil our remaining 20's and 30's for polling unit, come 2027.
TELL YOUR PAPA OO!! 👂🏾 👂🏾



















