Omo god is great nobody wey god forget for the settings
BBC interview with Ifeoma Umejiaku, mother of Fifa U-17 FIFA World Cup Golden Ball winner .
For interview wit BBC News Pidgin, she say bin no support her pikin Oluebube Umejiaku football career wen she bin start, but she change her mind wen her daughter school teacher tell her say, Oluebube dey play football like man.
Oluebube bin tell BBC News Pidgin say she no go give up on football sake of her mama as she no know wia her papa dey and she neva see am bifor, she no even know weda im dey exist.
Producer: @tamara.ebiwei Shoot x Edit: @temsfilms
#bbcnewspidgin #flamingos #football #nigeria




















