There's absolutely no reason to bench yan
Either they coexist which is something we should be working towards or you bench 7
1
28
TINUBU HAS RUINED ME(I HATE AM PASS SATAN) retweeted
You no even need garri, just pour water inside bowl use spoon dey chop am since all of una don mad
TINUBU HAS RUINED ME(I HATE AM PASS SATAN) retweeted
Hi guys.
Am I the only 23 year old who's career confused and feels like they're running out of time but I'm just 23????.
I've never needed career clarity like I do now ๐คง.
As everybody dey collect contract
Make e no do mistake reach Rudiger o
๐จ CONFIRMED: Brahim Diazโs new contract extension agreed in 2025, is until 2031.
It is expected to be announced this week or next week. @MarioCortegana
1
71
My sub sef don finish
@TopBami run me sub abeg
Guy I wan buy one bag of pure water and fanta to use chop indomie
@olakanmi send me 500 for the fanta
@fivethirtyDwun send me 500
@Lakeside_Ws send me 350
Abeg this one no be fooling
I dey very serious
1
29
Guy I wan buy one bag of pure water and fanta to use chop indomie
@olakanmi send me 500 for the fanta
@fivethirtyDwun send me 500
@Lakeside_Ws send me 350
Abeg this one no be fooling
I dey very serious
Which olakanmi i tag jesus
@Olakanmi_neuve
1
31
I miss when ola guide guy
If na back then e go don enter my dm ask me if I dey serious
As I talk yes na once e go run me 10k
#Olaneedstogetajobagain
#Imisstheolddad
TINUBU HAS RUINED ME(I HATE AM PASS SATAN) retweeted
This nigga gon beat poverty even the universe canโt stop him
TINUBU HAS RUINED ME(I HATE AM PASS SATAN) retweeted
to be boyfriend sef nah useless sport, no gain at all, just do the one thatโs less useless
Spain are not pulling up with zubimendi and merino in midfield
Don't waste your time
on peut clairement battre ces espagnols.
Zidane a 4 mois pour regarder tous les jours les 90min d'Angleterre - Espagne pour comprendre comment faire.
ร lui et son staff de bien analyser et normalement รงa devrai รชtre simple
(si seulement c'รฉtait aussi simple que รงa...)
1
2
285
TINUBU HAS RUINED ME(I HATE AM PASS SATAN) retweeted
The replies are hilarious, I support a spanish club, why am i obliged to support France over Spain?
I actually spent 4800 on Sharwama on January 18th
I really been dey spend extravagantly man๐
I never recover till now






















