Freedom (@Freedom2233200) header
Freedom (@Freedom2233200) profile picture

STAY MATURED AND HAVE BTC!!馃ゲ馃獧馃

Nigeria
Joined May 2024
2027 Bola Ahmed Adekunle Tinubu is not winning the election 鉁嶏笍12/12/25
1
6
10
503
Na only bad energy una fit return, to return money wey u borrow na wahala.
29
If marriage na the right thing why dem con deh put ring for left finger ?
16
You pin your babe for WhatsApp but I deh pin her for wall
26
Dry cleaner wan dry my savings
1
1
37
Even bishop don sell hin shop go chop 馃槀
1
2
52
I Dey meditate masturbate frustrate anticipate jubilate but i thank GOD I no Dey menstruate
30
Omo if I die now nothing for next of kin o 馃槶
1
3
77
If the outcome go bring income bring am come...
32
Na poor man deh change hotspot password
2
3
63
What goes around comes around Naso my papa goat take lost
1
29
Big dreams fill my eyes I no deh see big yansh again
28
Thank God say my mama born 4 make the others make her proud I don tire
1
69
Many questions deh wey una go later help me answer o, but firstly the person wey create internet, who hotspot am ?
1
1
46
Replying to @Freedom2233200
馃槀馃檶
1
1
27
No no I must go thank God for church today for my life and my big preeeq
2
1
3
106
Do not raise your kids to believe that wealth is only generated by going to school, getting a certificate, and securing a job. Because if that鈥檚 all you teach them, you might end up transferring poverty to the last generation of your bloodline. Teach them financial intelligence. Expose them to opportunities. Teach them how money works. Let them understand that there is a whole world beyond the classroom.
1
54
2027 no go even funny 馃槅
42
Omo hand really touch me this year oo
50
To see me 2 times now na by mistake o
44