
Entrepreneur. Hit the follow button if u love sport betting 🤝 LivingLife🥂 For Ads/Deals📪 [email protected] #NoTeam☠️#FreeAgent⚽️
Joined May 2023
- Tweets8.1K
- Following43
- Followers5.8K
- Likes3.8K
Pinned Tweet
152 odds 💥
3DBBD9 💥
Grand Audit Way🏆
WCBA/NCAA 💥
Starting my 2025 with this💥
Happy new year🥂
Do u still feel some type of way if u c celebrities?
Me: maybe 2011/12.
Just have money, go to good locations, u go dey c dem like water.
u go tire sef.
I no even dey remember say celebrities dey again. All na just Niggas with the bags 💼
We go know on saturday who d real OGA is.
Once person see good selection pick come edit am in 2/3 places.
flex in 2 places.
December/next year don sweet!!!!
This selection i droppped today, u suppose see better inside on G.
i still dey check dey split am till now!
i need 4king big BAG!!! 💼
I just dey pray make ur sub sef finish make u no see that one sef do😅😅🤣
U just dey rage bait me up and down.
Chelsea fans no get level at all Walaiiii😅😭😭😭
Know ur worth, stand on your words.
Chelsea dey for u baba😅
Darkness no too bad for Chelsea fans.
Enjoy jorrr
Already dropped today.
Anything wey b like shot for there comot am.
Na very good picks tho, check it out.
C perosn wey dey beg me for e light bill😅
Na Alonso go help u out seh!
shishi u no go c for here.
U wan doggy utd? Hoya na
Unna sha don Ja like this🤠
Fleetwood sha no fit beat utd sha😭😭
E don reach 8 days wey i boom last and e dey do me like e don tey.
God abeg o!
I need mad boom seh!!!!
Nt flex boom, make all complete!!!
make my bread Full abeg
Yesterday when R9 wanted to be called to present the Balon d’or award to Kane, he was referred to as the “Original Ronaldo”
I was always taking this as a joke untill yesterday cos i hear a lotta people say that.
So Cristiano is fake?? These guys are stupid cos wtf😭😭
Just call their names! what u mean “Original Ronaldo”
Yall don’t bump into Ai slop?
aside this anime, those short ones like movies?
I don tire o.
i bump into more than 10 daily and i watch😭😭
Maybe they are interesting or nt, i don’t even know😭😹
i gas sabi comot my eyes maybe
e go make sense! life dey! hope dey!
🤣🤣🤣








