
I help football pages create daily transfer/news content in strong Nigerian Pidgin!!⚽️ Wizkid 🦅 Trending, Real Madrid || GIF PIDGIN [email protected]
Somewhere in heaven 🐝
Joined February 2020
- Tweets34.5K
- Following4.9K
- Followers4.7K
- Likes28.4K
Pinned Tweet
901trillion for Lagos life app but na N500 dey my opay
Omo Tinubu Must Go #lagoslife
Boys go ALWAYS bounce back! 😂😭
Na why dem dey call us BOUNCING BABY BOY from the day we enter this life! 🤣💯
Life fit knock us down, but e no fit keep us down. We go bounce back every single time! 🐐🔥
Code to use for This 50k from FGN reach 1m because today you go here use
*726*00# tomorrow use *303*00# another day *5573*27#
Abeg which one we go believe
So you people are really busy posting 50k that is 36 liters of fuel in Nigeria currently
Omo Nigerians too Mumu









