Ayoola retweeted
Dis NYSC una don finish? 😭😂 Shey una know say no work dey for all of us sha? Welcome to the real struggle! 💔🇳🇬
Ayoola retweeted
Person go ask you for your honest opinion, then start court case when you give am. 😂
Ayoola retweeted
Dem say you don dey old @Cristiano
If na young age you dey find come collect my own 🤞🤞😎😎
Ayoola retweeted
When you finally make it, leave the hood, change your environment, because your biggest haters are those who used to know you when you were a nobody.
Ayoola retweeted
I no kuku get babe na people babe I they borrow..
If we finish they go back to their serious boyfriend.
I pity you wey they trust woman.






























