GËTØ retweeted
me: i wan withdraw, call account number
pos girl: (proceeds to call it)
me: wow your first name is my sister’s name, your middle name is my cousin’s name, and your last name is the same as my elder brother’s
pos girl: awwnn that’s nice, should i withdraw 1k for my self?
me:
GËTØ retweeted
U bill ur babe, he say he no get
U talk say "God will provide"
I no con provide, u con dey vex for the innocent boy
No be me fuck up?!
GËTØ retweeted
"Father no forgive them
for dem sabi wetin them dey do"
If nah u talk this thing, send aza🥀
GËTØ retweeted
No be poverty matter, e get as person to fat na only Mummy you fit call am 😭
GËTØ retweeted
𝑭𝑪 𝑩𝒂𝒚𝒆𝒓𝒏 𝒖𝒏𝒕𝒆𝒓𝒎 𝑻𝒂𝒏𝒏𝒆𝒏𝒃𝒂𝒖𝒎 🥰🎄
Ob für die Familie, Freunde oder für euch selbst – in unserer Weihnachtswelt warten besondere Geschenkideen für alle Bayernfans. 🎁
Jetzt entdecken: fc.bayern/tw-Weihnachtswelt



































