Na my problem with her gangan be syncretism. You can’t be eating from Isese and not identify as an Onisese. Na dem Alfa go open her hospital o and she go soon carry money made from Isese go Mecca again.
Replying to @Simiola33
She did a video for Muslims judging her recently . She said they should let her do her spirituality as she wishes
The only issue I have with her is being a syncretist. Shes reaping from Isese but will run back to Islam at any time she wishes
Incase you are new to my page, please note that I no dey explain for here o.
E kan ma ke ku danu ni
Boya ke ni nice day
Ifayemisi retweeted
I’m at that level now where, if I drop a post and y’all get triggered and start crying in the comments, all I do is scroll through, laugh, and keep it pushing.
And if I’m in my element, I might just pick one or two fools from the comment section and roast y’all mental health. 😂
This is hobby and sport to me, it’s not that deep
I no my mama children abeg
Na him go convert sef torí I don dey see the signs 🤭.
Ọmọ pastor wey don dey use owó ẹyọ as ìlékè 😂
Replying to @ALIFEOFRILEY364
No, she’s not converting
On their introduction, pastor was involved and Babalawos and Egungun was involved too
This made me remember remember when I was being bullied for being "too dark" and someone even said I looked like a monkey that time 😭
Na so one lady recommend one rubbish tube cream for my face (ideal face cream) I no fit forget the name.
So I Sha bought the cream and started
Using it on my face and neck.
NA so I turn fair within one week😂. I con dey happy so tey na every time I dey take selfie pictures until Araba came back into the country and saw me and my papa no fit recognize me😂
Baba dey ask who I be 😂 ọmọ I Wan die from embarrassment

























