SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky) header
SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky) profile picture

if you Love Afrobeats Then surely you’ll Love me .. ✍️🀴

Lagos, Nigeria
Joined March 2022
Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)Photo by SINGING BIRD πŸ•ŠοΈ ✨ (@_Bigfunky)
omo, i need a win this week. if not, this opportunity will pass me by.
5
That una Don jazzy na betrayal o Me Wey I need help badly e no greee gimme money .
9
If I later blow don jazzy go later tell me the reasons why e no buy my market .
7
I don’t know who’s gon see this but I honestly need people that will get me out the house, invite me to go somewhere, and distract me from everything going on in my head.
1
24
I wan chill with lojay & Bims E get wetin I wan ask them ..
I now chill with the same people I see on TVs then and always wanted to be with They all call me on WhatsApp now to talk business and sometimes just gist with me No give up o werey!
20
Wo na you be the next Shakespeare.
You can’t be having multiple addictions with only one source of income
8
Minz Wey no gree press mints πŸ˜‚ Send am to my OPay jorr
DAY IN THE LIFE 2 πŸ’Έ
1
23
Bims, trust me you’re whatever you think you’re !! Ride on my guyyy.
Replying to @_Bigfunky
God bless you❀️☦️.
1
1
59
I’ve be listening to Bims lately. I too love am !! All songs sweeeeer
1
2
3
37
God pls surprise me, I really need help.
6
I will leave Nigeria and find my feet .
Something struck my mind. You will not end this year Empty in Jesus Name Amen!
12
He don put am for my OPay make we lap Quilox Bayen .
best caption gets a bundle in their 0pay πŸ’Έ
25
So make I Dey stress myself because of 100k ? When I get 200 million for lagoslife ehn .. Well I need the 100k irl sha..
What does Money Lingo mean to you? Say it. Write it. Act it. Draw it. Get creative! Let’s have funπŸ”₯🀯 The 10 most creative answers win ₦100K each. Winners announced tomorrow by 6PM. πŸ”₯
22
The only time Wey my head Dey touch na when my aza Dey like Kilomene head
Some of una head Dey touch once once but it’s all love. E go better one day.
27
You go really put am for my OPay ? You sure ?
put am 4 my 0pay πŸ’Έ minz.lnk.to/0pay
1
19
Congrats! More shows to shutdown !
A 100 people paid to watch me sing last night. A sold out show! Whattttt
1
1
39
Semz we go gat get Bondd o Listen make you see wetin I Dey talk
60