ayox retweeted
if no be fake life why you go go Zanzibar go dey feed turtles
since wey you dey Nigeria you don ever feed goats wey you dey see for road?
ayox retweeted
“Peller no sabi calculate before e pour am inside…. now December don reach, I no fit afford oblee or owambe again!” 🫄🤣🤣
— Jarvis complaining her pregnancy won’t allow her enjoy December oblee
ayox retweeted
Barcelona beat Como 5-0. Manchester United managed to score just one goal against them. It shows how much worse Manchester United are as a club.





























