
Professional overthinker | Memes & cruise specialist | 🎓 Political Scientist | #CFC
Joined December 2023
- Tweets2.4K
- Following999
- Followers1.2K
- Likes7.2K
Pinned Tweet
I go like, comment, even use my head support una tweets😭
Reach my turn everywhere don turn cemetery💀
Una be mutuals or Nigerian politicians?💔😭
Abeg, some of una dey tweet like Elon Musk dey pay per post.😭
Every 2 minutes, another tweet! Omo una dey livestream from una brain? 😂😭
Any good or bad thing President Tinubu has done to this country I pray make e happen to him family, can I get an Amen
Once Tinubu win 2027 election, na that time una go realize wetin make pizza box be square but pizza itself na circle but we Dey eat on a triangular shape
Elon dey increase Premium price every day😭💀omo, with this sapa, blue tick don become a luxury lifestyle. 😂😭
I hear say some of una Dey use shame chest billing whereas the person no shame when e Dey bill you🙆🏼♂️🤯
APC billboard Dey always be like threat to life, you go see billboard them go write expect more we’re coming 😂
Congratulations to Harry Kane, well deserved #BallonDor 🎉🍾🎊






