Best in Buju

Joined September 2025
IF YOU WANT TO KNOW HOW PEOPLE ARE ABLE TO TRACK ACCOUNTS, READ THIS:
16
49
2
197
16,486
That time wey I still small. If I ask my parents for 5k and them talk say them no get I go think say them dey lie because why grown man wey dey work no go get 10k. Na now I just dey understand 💔
11
24
69
884
Bro You fit get 1m for acct make you no fit spend am anyhow because you know say if you spend am anyhow you don die😂😂
1
32
Lmaoo Na online una no dey forgive woman wey cheat😂😂😂
Bro person Dey knack my neighbor wife😭😭😭
52
200
11
2,313
70,896
I never hear the full gist sha My papa no go tell me the full thing But I know say he go tell my mama and she go tell me I go update una👍
9
2
1
157
6,451
Pack her shiit inside nylon for me
45
54
90
1,553
david retweeted
made a big boy purchase this morning 🤩 congratulations to me 🥳
119
247
1
296
2,527
david retweeted
december wey go detty na from october you go don dey know .
37
58
76
620
I can’t seem to understand why a fifty plus woman would be cheating and sending nudes sha Wetin she dey find?😂 And then get kids
4
3
1
123
8,160
How you go see say your wife dey send breast to man and you go still forgive am😂😂😂 If no be say you don sofo
3
183
7,814
david retweeted
Bro😭😭😭 I have similar experience, but the man mend the woman sha😭😭 Funny thing is that their kid was telling a visitor last afternoon that, her dad used to beat her mom, the mom said shut up😭😭😭
Lmaoo Na online una no dey forgive woman wey cheat😂😂😂
2
1
2
520
the girl died a whole fvcking r@pe?! and you are comparing it to this case????!?
Winifred papa commit offense una chase the poor girl comot for this app.. Ehis mama commit offense, una dey sympathize am 💔😒🤌🏾
36
60
13
536
21,151
Philippine dey pay?
39
20
7
117
3,115
Apparently the man knew his wife was cheating since but he forgave her. But he checked her phone overnight and she still talks to the guy so he dey crash out. He came to tell my dad everything this morning that’s how I know
8
2
272
8,438
Why is olamide never involved in the Big 3 conversations?
6
6
29
558
Are you not ashamed of yourself?
Nico Paz puts Como ahead, 1-0.
1
5
20
446
“You only ask to see me when you’re bored or have nothing to do” I no understand, I suppose text you when I get work?
2
14
25
456
Una con turn “you too useless” to compliment. Na una papa useless o no be me
9
25
62
791
I understand that you can’t force your parents not to support APC. But please on Election Day, hide their voters card❤️🙏
3
21
1
77
818
david retweeted
Take a close look at these 3 pictures….. There is something wrong, Ehis mum’s beautiful smile is missing. If you think I’m saying rubbish , check the picture in the third frame. My theory is that she is being coerced, forced to support APC. Maybe they threatened her favorite son, Ehis. Or maybe Ehis mom is doing it for a reason , she might decide to stab APC at the back days before the election and make them look stupid. Also, she didn’t stand in front, but she stood at the back. This makes my claim correct. Something is not right 🤔 I know it and you know it.
I went through the leaked pictures of Ehis mom supporting APC and I discovered something. I think I have the perfect explanation for this 🤔 I’m still making my research tho, I will quote soon.
57
20
9
86
10,640
david retweeted
“Femi Omo werey”😭😭😭😭😭😭😭 He call him papa by his first name 😂😭🤣🤣😭
Una dey bash me say why i go dey swear for my Pman. The werey na APC supporter and a bigot too coupled with the fact that he's irresponsible. FEMI OMO WEREY, NA WHEN GOD GO TAKE YOU I DEY WAIT FOR. I GO JUBILATE SAY ONE LESS STUPID PERSON IS OFF THIS EARTH🙏
2
2
6
359