𝘽𝙧𝙞𝙜𝙝𝙩 𓂃 retweeted
Problem wey 2 million go solve naim person go fast & pray for 2 weeks the money no go still come.. smh
Replying to @cryingto15 @Modheemofficial
na football matter be this o
how una dey even carry am reach this side
𝘽𝙧𝙞𝙜𝙝𝙩 𓂃 retweeted
Division highlights, end to end high scoring match 🔥
Eto stole the spotlight from Torres
rank pushing with F2P team can lead to heart attack
#eFootball2027
Decided to play three games before going to bed lost the first game then this match happened 🔥
Pure end to end match, highlights drop 8am 🔥❤️
#eFootball2027
Replying to @LamdotGadget
wetin be the difference between this one and the one wey i give you?🌚











