Surveying the earth by day. Exploring Web3 & AI by night.

Joined April 2024
πŸ‘€ Your instincts might be worth more than you think. Just stumbled across @Wahoopredict, and this one caught my attention. πŸ† Sports β‚Ώ Crypto 🌍 Real-world events Make your predictions. Trust your reads. See how well you can call it.
13
Done βœ”οΈ D7myxboEWfax25GmAtFBxeGceKREgSEkag2YqJNSxJSA
4
TI blaze is lyrically better than Buju BNXN.
28
Odd feminists in Nigeria what is going on?😭😭 this beautiful, intelligent girl deserve an answer
1
1
38
wetin happen?
This quoted post is unavailable.
47
Google just unveil AI agent wey fit spin up sub-agents with their own email and calendar 🀯 Soon your AI go get personal assistant pass you 😭 Sunday question: which AI tool you dey use pass, and for wetin? Drop am πŸ‘‡πŸΎ
1
1
4
107
2010: "learn to code" πŸ’» 2026: AI dey write code, now dem dey tell graduates "learn to weld" πŸ”₯ Me wey dey survey land by day, my tripod never fear AI yet πŸ˜‚ Real talk tho: the skill wey go last na knowing WHAT to build. AI na tool, no be oga.
24
OPay don file to list for NYSE under ticker $OPAY πŸ‡³πŸ‡¬πŸ“ˆ Revenue double to $467M for early 2026, 50M people dey use am every month. From "abeg send your OPay number" to Wall Street 😀 Naija fintech no dey play. You go buy the stock? πŸ‘€
2
64
if you like trust woman
17
Thailand go start trading spot Bitcoin & ETH ETFs on their stock exchange from Oct 16 πŸ‡ΉπŸ‡­ Meanwhile for here, half the bank apps dey 'undergoing maintenance' since yesterday πŸ₯² Who go carry us reach that level? πŸ‘€ #Web3 #Naija
1
3
78
Exactly one year ago today, over $19B in leveraged positions vanish inside 24hrs πŸ’€ BTC fall from $122k to ~$106k. Today e dey around $82k and some of una still dey open 100x? 😭 Leverage na like danfo without brake. E sweet until e no sweet. #Crypto
1
34
This man drag me go court on top robbery wey no even dey successful πŸ₯²πŸ€¦πŸΌβ€β™‚️… Julius!!!!! Smh πŸ€¦πŸΌβ€β™‚οΈ #lagoslife
1
1
4
71