E get stage you go reach for life, all the diseases and sickness wey dey your blood line go begin show face...
Now Bruno don dey score goal dey assist, come end of season we go start to dey hear tales by moon light
Nigerians are the most viable people in a social gathering,I be around lots of carribean people, naija people give a different vibes, you can be around other peeps from other country and they won't offer you a drink compared to naija peeps..
