Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx) header
Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx) profile picture

My inner Thoughts! No shades just creativity! ๐ŸŽ—๏ธ๐Ÿช–

Joined November 2023
Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)Photo by Enzo ๐ŸŽ—๏ธ (@khidd_xx)
Accepting the L because wtf else can I do. nitter.gq/m_v3rse/status/2091905โ€ฆ
168
8,355
259
42,717
753,214
Person go de jam music de baff una go de call am
33
Enzo ๐ŸŽ—๏ธ retweeted
If you dey flirt with Nigerian babes, dem go just see you as mumu. Their only love language na to carry them go chop๐Ÿ˜‚
41
74
99
717
Replying to @officialABAT
Tinubu plans for Nigerians โ€œLOAN LOAN LOAN LOAN LOAN LOANโ€ Tinubu plans for youth leaders and Portable โ€œ160M Pradoโ€ and โ€œ100M transferโ€ Vote this ediot out pls
9
63
1
1,123
43,067
It's Time for the Kingโค๏ธ๐Ÿช–
Introducing the 2027 Grammy Nominees for Best African Music Performance: ๐ŸŽต โ€œGRATITUDEโ€ @asakemusik ๐ŸŽต โ€œAYE KAN (ARE YOU COMING BACK?)โ€ @angeliquekidjo, @Ayrastarr ๐ŸŽต โ€œNO TRADITION, NO AFRICAโ€ - KING AYISOBA FEATURING @RockyDawuni ๐ŸŽต โ€œBIG DADDYโ€ @temsbaby ๐ŸŽต โ€œJOGODOโ€ @asakemusik& @wizkidayo Watch the Grammy Awards LIVE Feb 7, 2027 on ABC, Disney+ and Hulu.
1
45
Even you wey never wish your papa Happy Birthday dey find Money bouquet ?
1
59
Nobody wan gree come this Owerri na just hypeman full am ๐Ÿ˜ญ
58
Mr. Money with the vibe 1 Billion ๐Ÿช–๐Ÿ™
43
I've been using X for 3years, and I'm only just discovering that you can take a screenshot of a tweet directly from the Copy Link option.๐Ÿ˜‚
1
46
Enzo ๐ŸŽ—๏ธ retweeted
locked in kpa w baddest @Davido ๐Ÿคด๐Ÿพโค๏ธ๐Ÿ…พ๏ธ
659
1,606
313
12,728
602,725
Boys go always bounce back na why dem dey call us bouncing baby boy
40
Incase you see me for road do like you no see me abeg
4
73
So una no fit gather money give fine boy Ice cream?
3
84
Wetin later do that your 4 hours call screenshot wey you de post for status Hope say una don marry?
4
95
I'm just curious When last did we see this DMW logo on any music video
1
47
See time person never do birthday
1
61
Na Everytime OBO the promise Carter song? Them never drop anyone
40
Enzo ๐ŸŽ—๏ธ retweeted
Times when I used to pack max ovrs
24
17
479
8,171
You no fit see me do glow up transition My time never come
6
107
Scrolled through our old chats
41
Enzo ๐ŸŽ—๏ธ retweeted
Was going through old chats and found 5min voice notes of her telling me how her day went
145
5,148
360
55,352
678,601