Tobias retweeted
So all these accounts get blue tick,them been dey hide am. I think say una no dey tweet for Elon musk money?😭😂
Tobias retweeted
Damn! Aunty @temi_rossie_ shout-outs is very effective! Almost at 1k followers. She really has the POWERS!!!
Tobias retweeted
You escort your boyfriend go local airport, you dey cry for Person wey dey go Asaba 😂😂😂
Tobias retweeted
When you're FaceTiming her and you hear "EA Sports, it's in the game" coming from her background






























