teapawt
•
@stack0o
#SwAgUu
🕴️
$
Joined April 2023
Tweets
37.3K
Following
719
Followers
1.3K
Likes
33.7K
1.8K
Media
1.8K
Media
Tweets
All
Posts
Sort by
Most recent
Popular
Tweets & Replies
Reposts
Media
Search
•
@stack0o
2h
na seyi vibez core be this😂 no follow am drag am
HYPETRIBE
@hypetribeng
2h
Define ‘BIG BOY MUSIC.’
4
40
685
•
@stack0o
3h
dem ask me how much i de make monthly and i no even fit answer, omo.🥲 seh na me this sha?
3
1
12
303
•
@stack0o
3h
as i de make am, i dey chop am😭
37
•
@stack0o
3h
imagine studying in this tinubu era, i’m sorry to say, nothing go enter my head
1
5
167
•
@stack0o
3h
omo i no get money at all
Verterex Properties 🏡 🚗
@Verterex_Prop
8h
2018 Lexus RX 350 🏷️ ₦27m
1
1
5
249
•
@stack0o
3h
this thing funny😂😂😂
Awasè.💕
@lizugiliawase
Oct 28
This one Dey post lifestyle after ihn air my billing, Oya oh.🤣
2
306
•
@stack0o
4h
how una de make money? i don tire cost of living wan kill the living oh
2
1
1
8
258
•
@stack0o
4h
with the problem wey Tinubu share for all us, na big dick dey bother you
1
4
131
• retweeted
MR AYO ❤️🦅
@Ayothegreat001
5h
THANK YOU GOD FOR KEEPING THINGS RUNNING SMOOTHLY 🇳🇬🙏 +234 I've done my part 🫶
22
15
2
89
2,871
•
@stack0o
7h
Mr Eazi called Seyi Vibez the great philosopher in an interview 🤭
7
35
2
335
12,627
•
@stack0o
6h
check quote
3
737
•
@stack0o
6h
•
@stack0o
7h
Mr Eazi called Seyi Vibez the great philosopher in an interview 🤭
14
104
7
615
12,605
•
@stack0o
7h
i don listen like 20times since midnight, sweet gbedu
HYPETRIBE
@hypetribeng
21h
🚨PERUZZI, ZLATAN, SHODAY “INFERNO” — OUT NOW Hows it Sounding ??
1
9
366
•
@stack0o
8h
just know say seyi vibez go speak igbo for that new collab W phyno dropping tonight
4
19
121
1,122
• retweeted
HYPETRIBE
@hypetribeng
8h
🚨1 YEAR AGO TODAY…. SEYI VIBEZ — HOW ARE YOU 🔥
34
196
9
1,757
23,418
•
@stack0o
11h
A man who genuinely likes you will want to have sex with you on the first date
1
3
1
8
461
• retweeted
Oluwabukunmi †
@oluwabukunmiGR
13h
Omoh flop Na water oo😹😹😹
4
6
16
611
•
@stack0o
13h
naira marley no good again, i miss ein prime
7
16
427
•
@stack0o
23h
wizkid btw, na wallpaper he good. he no good for music
•
@stack0o
23h
what are you listening to?🫣
6
2
27
1,924
•
@stack0o
23h
what are you listening to?🫣
7
5
1
55
2,858
Load more