D!N000 retweeted
We may not want to admit this because of online validation, favouritism, criticism, stan culture and loyalty to particular artists or fan bases, but the truth is, Seyi Vibez has the best pen game in the music industry. Nobody comes close.
Other artists are equally talented and doing great, but Seyi Vibez is simply the best.
Just my honest thoughts. 🤍
I’m not Confident
But this should help for now💔😭😔
The Prodigal son in me is Activated😫
This sickness wey Dey my body now no be sey nah mosquito bite or anything
Nah money wey Ano get 😭😢How person no go sick when be sey nah bcos of this money,6 to 8 hours sleep wey person suppose sleep per day nah him be the total in a week😭
2
36

I don’t know which country language be this or what this means
But I know sey nah About money😭💔
I don die😭😫😢
Out of everybody He Blessed ME….😔💔
E never bless me o and I don tire😔😭
Nah today I know sey my head Dey Breathe bcos it remain an Inch for me to go Crazy like this o😭💔😔