DTA (@BeLikeDta) header
DTA (@BeLikeDta) profile picture

π™‘π™žπ™›π™š, 𝙩𝙝𝙀π™ͺπ™œπ™π™©π™¨, 𝙛𝙀𝙀𝙩𝙗𝙖𝙑𝙑 & π™›π™–π™žπ™©π™. 𝙒𝙖𝙑𝙑 π™‹π™–π™žπ™£π™© 𝙋𝙧𝙀𝙙π™ͺπ™˜π™©π™žπ™€π™£. Follow my main account @_BeLikeIdayat

My House
Joined April 2026
If Dem check laidix if e be say nah αΊΈkọ and Γ€kΓ rΓ  your mama dey sell wey you dey drag something wey go collect freedom from your hand.
This quoted post is unavailable.
1
3
1
4
663
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜­
"edakun αΊΉ ba'n wa lyta (lighter)" "Hin bαΊΉ'n YBNL kαΊΉ wa lọ bαΊΉ" πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜­ Ibrahim and Sidi dey fra fr πŸ˜‚πŸ’”
3
4
273
Enioluwa don price for students hand πŸ˜‚πŸ’”
3
4
297
For more than 2hrs 😭 I just dey scroll dey....
I got lost in the other side of X 😭 Omo...just omoooo
1
6
5
322
Which of my mutuals edit name to "Yasmine"? 😭 Cos I sure say nah one of Dem wey I on PN for. Make una sha sofrey find this money πŸ˜‚πŸ’”
2
3
106
Being mentally stable is underrated fr 😭 I saw someone today, I'm not sure if he's mad or not but doesn't look normal..he was eating the food on the bare floor like the food no dey inside plate 😭😭
2
8
15
200
Even if ano commot nah 15 debits 1 credit
Make I just commot for house lasan debits full everywhere 😭 Nah y ano like to dey go anywhere...
5
5
181
Since I begin say "ano get" I con dey fresh πŸ™‚β€β†•οΈ
3
11
13
358
As how nah πŸ˜‚πŸ˜­πŸ˜­ In Tic Tac Toe, you can only win in these directions.
WINNERπŸ˜ŽπŸ«±πŸ½β€πŸ«²πŸΎ
1
6
7
270
"Using eggs as my main source of protein because I'm broke. 😭😩" 2 cups of rice- 250 1 Viju oat milk-800 4 eggs-1000 1 or 2 eja panla-500 or more 2550 excluding the ingredients πŸ˜‚ una
Using eggs as my main source of protein because I'm broke. 😭😩
8
10
48
7,849
It’s a new day go get that bakery πŸ’Έ
It’s a new day go get that bread πŸ’Έ
3
3
108
I fit dey look you as you dey explain something give me or follow me talk make ano understand shit. My mind don travel
2
15
17
261
.........
To those in relationships, I have a question: If you stop putting in the effort you put into the relationship, will it survive or eventually come to an end?
2
7
8
256
Omi ẹran(meat broth) wet she suppose use Cook better jollof rice , egusi soup or stew 😭😭
2
6
8
591
When did this one start??
3
9
12
236
You think bone marrow transplant is 100 naira at the pharmacy 😭 First of all, that procedure is for SS patients, not healthy AS carriers. Second, it only changes your blood cells.,.your sperm/eggs still carry AS, so you'll still pass it to your kids. Read before tweeting!
are people even aware that you can medically change your genotype?
1
10
16
280
Then at the end of the day, they call it "LUCK"
No one sees the quiet battles you’ve fought, the nights you’ve carried alone, or the pieces of yourself you’ve had to rebuild just to become the person standing here today, and that invisible fight is exactly why you deserve every bit of the peace and pride you feel now.
1
2
3
69
I don mistakenly delete post wey Dem don dey engage...
6
9
21
414
Vitamins bro... vitamins!!
you say make i patronize your small business, i order for shawarma, wetin ugu dey find inside shawarma?
1
4
5
290