Agu retweeted
una, if you no get money to give person just talk, pack all this silly excuse off the road
FIFA pro world 11
Golden boy
Highest rated center back in the ballon d or
Y. player of the tournament at the world cup
7 clean sheets at the World Cup
Olympics gold medal
Two league titles
1 Copa del Rey
2 Spanish super cup
2x Laliga team of the season.
Agu retweeted
40m for first bank inside café as I wan buy food for 200 level
the rice sour for my mouth
i remember when i went to buy 2k meshai last semester, this random guy standing beside me wanted to pay for his own meshai, so as he opened his opay, i used the corner of my eye to peep his account balance. omo, na 4.3M dey there. na once i realize say na financial mistake i dey make because wetin dey my opay na 2,900.
Agu retweeted
Replying to @5starbarber_1
😂😂😂😂 Aburo nah you and waggy go dey do junks bant, no be me and you





























