||DM for PR & Ads 📨|| back up @general__d_ 62674

Lagos, Nigeria
Joined May 2019
i think twitter has the smartest people out of all of the social medias
POV: how x, y and z felt after leaving the alphabet and joining mathematics
617
18,417
357
189,655
4,991,790
Daniel retweeted
Harry kane wins the balon d’or Camera man to Mbappe and yamal
4
45
1
199
3,361
Daniel retweeted
Alexia putellas is going to have more balon d’ors than messi at this rate 😭😭😭
32
23
7
304
9,372
Daniel retweeted
Mbappe scored USELESS goals!!!
13
31
3
146
2,565
Daniel retweeted
Be like person wey go announce mbappe never come 😂
“Even if Yamal no win the Ballon D’or, I Dey satisfied with all the awards Spain park” 😂 Wait make them announce Mbappe first😂
2
12
1
109
1,777
Daniel retweeted
Season wey mbappe get, na him kane dey always get for spurs that year. and una want make him win balon d’or 😂 kane dey get highest goals, highest assists for epl and e no dey even win pfa
13
63
2
235
3,082
No epl fan dey happy for Harry kane, them no fit gaslight me. The banter no hot for yamal because na kane win am, this app for no contain culers if mbappe had won that award. Them dey use kane cope 😂😂
You no sabi say na madrid player when you post this one? 😂
1
1
2
56
I like how everyone ignored how crazy it is for a 39 year old to still be the 5th best player in the entire world.
13
21
1
76
1,474
Daniel retweeted
??
This one wey Barca fans con dey post Harry Kane, na La Masia alumni?? 😭😭
6
25
97
1,678
Daniel retweeted
him idolo run the scam for 2013. himself wan taste the update
Mbappe wan win Ballon d’or without any trophy funny guy 😂😂😭😭
5
19
92
1,774
Daniel retweeted
yan diomande when asked about why he’s at the ceremony when madrid said they’ll never attend the balon d’or again after the vini saga
10
26
63
1,556
Daniel retweeted
Currently La Liga get Ballon d'Or winner, Ligue 1 get, Bundesliga sef don get, even Serie A get. Na only intensity league no get. Dem useless gan for that place😂
11
22
5
134
3,064
Season wey mbappe get, na him kane dey always get for spurs that year. and una want make him win balon d’or 😂 kane dey get highest goals, highest assists for epl and e no dey even win pfa
13
63
2
235
3,082
Daniel retweeted
"Balon d'or has lost its credibility" But you dey awake till 1am to hear the winner
2
8
34
476
Daniel retweeted
Na him first reach ball house clean chairs 😭😭😭
Kylian is already seated! 🧠 #ballondor
16
51
222
3,459
Daniel retweeted
as you dey touch suarez, i go dey use preeq slap drogba 🥳🥳🥳
Luiz Suarez see you tomorrow morning 👍
7
35
1
265
3,645
Daniel retweeted
na that apc and pdp campaign wey mbappe and yamal do no make those journalists vote for them 😭😭
14
68
3
347
5,676
Daniel retweeted
he dey successful pass salah sha 🙂‍↔️
Face of failure @ 19
8
13
132
3,766
Daniel retweeted
Good morning to everyone except mbappe Onishorire
3
5
165
Daniel retweeted
R9 will forever be known as the original ronaldo 😂❤️
164
168
133
1,585
178,551
Daniel retweeted
baba come here. you wan pretend like we no sabi who una want make he win am 😂
- AGENDA MACHINE X ❤️ CRY LIKE LAMINE YAMAL REMIX 😂 HARRY KANE THANK YOU❤️
7
49
1
296
4,446