I don die, they should add the option for sims to fight and for settlement 😂😂😂
As a photographer, the funniest and entertaining place is not Court cases but bridal showers 😂, he Dey always end with fight 😂, one say “sit one place now, na why your husband lesve you with three kids” I shout JEE HO VAH!!, women no Dey organize 😂
#LagosLife @LagosLifeApp
Yesss, I love it .. soo beautiful.🥰
A client @Preshify_ sent me her pictures and trusted me to do a great job and I did some miracles on it , she’s so Inlove with the outcome 🙃😍
Take a look at this Classy Beautiful Sim 🥹😍@Preshify_ isn’t she gorgeous?
#LagosLife @LagosLifeApp
Hi @LagosLifeApp please add the picture/photo button for when we step outside.
All these stems from the fact that many of you feel sex is something done to women and not something they enjoy doing.
Omo, I just hear one new format wey some guys dey use chop girls o! 😂
Dem go carry babe inside car, then branch one building site wey still dey under construction.. the site no be their own o. Dem go leave the babe inside the car with AC on, come down to greet the workers and engage them in small talks. Before dem leave, dem go bring out small cash give the workers. The babe go dey observe for inside car
Dem go now enter the car and tell the babe say the workers dey really try, say e don spend many millions on the project and still get plenty money to spend so the building go finish on time.
Omo, from that moment, the babe go begin reason am differently. She go wan loyal because she don see say the guy get serious investment and plenty expenses. She fit even begin manage herself financially, with the hope say when the project finally finish, she go enjoy the benefits too.
This is the first time in a long time I will be carrying all back for 3 weeks and I paid 1500 for it.
Others will collect 1000 some even 2000 swearing they’re the best hairdressers but the hair will end up lasting for 4 days. Glad I trusted her.

























