life is beautiful, accept the good and bad as being beautiful.

Joined August 2018
Religion is the deification of a people’s culture. Therefore, religion empowers the people whose culture the religion is expressed. — Baba Yusef Ben Yohannan (Great African warrior-scholar)
10
66
4
220
34,317
“You're the same yesterday today and forever” 😑
10
I still recollect when Davido come to my place of work and entered my office sef. You people chatting shit, no try me ooo 🤣🤣🤣 I have more proximity than you think
34
2
40
25
11,263
pikachu retweeted
each time i calculate how much i have spent, e no dey ever correspond with the kind life i live. 😭
2
7
26
622
So everybody wey you don meet you don get access to them be that? You exchange number with Dantata family when una meet them? Dem promise you say you fit come spend the night with for their house? Which access you dey talk about?
I dey even talk Davido, go to Lagos polo club on a random afternoon, you’ll be sitting right beside one of the Dantata family. And you people are talking about women lying about not having access to certain men 🤣🤣🤣 you guys warn yourself oooo, I’m a Lagos babe.
51
pikachu retweeted
Two different blockings, and the reasons behind them. Am I really at fault? 🥲💔
77
80
3
492
26,155
pikachu retweeted
When you send your last 1500 to the woman selling food before your phone die And she decides not to come
3
15
497
pikachu retweeted
This is the person that you people are gaslighting us about
Make I go compile tweets to email to the university. Sharia for us all
25
118
20
494
17,654
pikachu retweeted
It looks like we aren't destined to win the Carabao Cup I've accepted it
10
12
43
1,349
pikachu retweeted
“i sat beside an a-list artiste and we chilled” the chilling:
35
162
31
961
23,790
Na woman hair the fool kill o😭😭😭
He thought he killed a snake 😂😂😭😂
1
2
2
69
pikachu retweeted
He thought he killed a snake 😂😂😭😂
8
9
1
48
9,739
pikachu retweeted
that person forearm alone big pass your bicep, but you want make shirt wey fit am fit you too. better go sew ankara jeje, shebi gym na for people wey no get work.
What I ordered What Temu brought 😭
1
3
13
738
pikachu retweeted
How you wan wear this thing inside this heat? Thank God say dem no go disgrace themselves again😂
i no even dey see alte people again , heat dun ruin them 😂
3
10
1
15
945
Na 2 for this side
na 50 for this side
24
pikachu retweeted
After them debit me to credit you you come de ask how is mummy. Your mama loss? Don’t piss me off.
7
3
18
1,444
You people are telling him he should have gotten Solar instead. Una know how much be solar wey go power everything ein wan use this gen for? Abi una even know ein financial capacity?😂
Made a big boy purchase today 🎉 After saving up for over a year to make this happen. 😇🙏🏾
6
8
1
44
1,823
Omo! I don go chop yam this night, I don forget say I get ulcer. All my leg just dey pain me😫
7
10
24
735
The post.. The comment and the response 😂 Omo some girls still dey reason like this for this 2026? Omo 😭
1
14
92
16,300
“See whining oh but he dey chop widely benefit when he never marry u” Wetin this one mean?
The post.. The comment and the response 😂 Omo some girls still dey reason like this for this 2026? Omo 😭
3
8
219
pikachu retweeted
This woman offered me asun rice and thinks I’ll collect it. She thinks I’m cheap. I know her intentions. What nonsense. I just finished eating it.
28
17
1
63
1,822