pikachu retweeted
I still recollect when Davido come to my place of work and entered my office sef. You people chatting shit, no try me ooo 🤣🤣🤣 I have more proximity than you think
pikachu retweeted
each time i calculate how much i have spent, e no dey ever correspond with the kind life i live. 😭
pikachu retweeted
When you send your last 1500 to the woman selling food before your phone die And she decides not to come
pikachu retweeted
that person forearm alone big pass your bicep, but you want make shirt wey fit am fit you too.
better go sew ankara jeje, shebi gym na for people wey no get work.
pikachu retweeted
After them debit me to credit you you come de ask how is mummy. Your mama loss? Don’t piss me off.
pikachu retweeted
Omo! I don go chop yam this night, I don forget say I get ulcer. All my leg just dey pain me😫
pikachu retweeted
The post..
The comment and the response 😂
Omo some girls still dey reason like this for this 2026? Omo 😭
pikachu retweeted
This woman offered me asun rice and thinks I’ll collect it. She thinks I’m cheap. I know her intentions. What nonsense. I just finished eating it.










































