ms. retweeted
I love women that can cook 🧑🍳 like me 🥹❤️💕 let’s plan life together
Modupe ❤️ the girl who stole my heart to the eyes 🥹❤️
ms. retweeted
E get one girl wey I hook up with, I’m so curious to ask this, but why some girls T0T0 dy get wings ??.
ms. retweeted
Me wey go toast babe, she say she wan pray about am. Na so she dey road dey go my house.
ms. retweeted
Eventually you stop asking why certain people left and start appreciating what their absence brought you
ms. retweeted
School mother don jam school daughter for boyfriend room, she come dey vex! Abeg, no be her papa house she dey? 🤨😋💔
ms. retweeted
Nothing really concern this generation with family land and properties, them just wan guide buy their own.
ms. retweeted
Y’all are too busy making social media content to enjoy the contents of life itself
Live Life 🦅
ms. retweeted
Some of this my mutuals dey farm impressions from Japanese come dey complain say the verified timeline impressions no dey move .






























