🎤 You Fit Call Me D #GhettoPreacher, Follow Me, I Dey Use Pidgin English Dilute Naija Matter🇳🇬 💬 On Governance, politics & everything wey concern #Nigeria✌
Lagos, Nigeria
Joined November 2024
- Tweets6K
- Following1.8K
- Followers611
- Likes8.2K
Pinned Tweet
I was chatting with some youths in my community today about why they should submit their names to INEC for polling unit agents, so that they can be in charge of their community votes. So, na wetin we dey discuss there.
Naim this my guy enter, wey we dey ADC together before we move to NDC. So na my guy, I made sure say the division didn't divide us.
As e enter, he jokingly started with a smile, he say, "guy, I nor go gree for you, this na my people." I ignore am, I dey laugh, him self dey laugh 😆
I hail am the way I take dey hail am, "the ADC man." Him go call me the "NDC Man" or "Peter Obi boy" as e oga, wey dem dey call "Mr Timo Jesu." Wey he dey call me, I dey call am "my boss."
I respect am a lot, na correct man. The man don tire for my matter 😀 e try vex 🙄 I nor gree 🤣
I tell am say, bros, abeg leave this people for me, I don collect dem for the good side.
The guy say make he look book, he see names 😆 naim he paro, he change am for one, he say, shey you don already be my polling unit agent? Naim the guy tell am, Peter Obi or nothing bros 😆
But last last, everybody jolly together.
I say we must be friends, weda we dey same party or not, we be brothers.
Na we dey area, na we go still remain for area. Before we see Peter Obi, or anybody wey we say we dey support, we go first see ourselves first for community, the people and leaders first.
I dey Enjoy am, you can see it in my body and expression, I dey enjoy the acceptance from the people of Ishefun community.
The people of this Ishefun Town are good people, and I appreciate them, na why I dey try to bring the government closer to them, and also bring them closer to the government.
I am motivated by God's grace and the willingness to play a part and be recorded in history just like those we call the past leaders today.
They played their part, this is my part, no one paid me and no one can or should pay me to have sense, I should have sense because I am supposed to have sense 😊
As day begin dark, naim I carry myself begin go where I dey stay.
So, make I drop this one for here, for my Obidients family and NDC supporters wey truly the support the course. I greet all of una.
I appreciate everyone wey dey like, comment, share, and repost my post.
One like ❤ mean a lot to me🙏 it means you appreciate my creativity and message behind the post oryou just want to encourage me, thank you, if I have the right tools I will do better.
Please manage the quality of my videos for now, na wetin I get I dey use.🕺✊🏿✌
I appreciate you all for what you are and what you stand for.
With oneness, I believe a new Nigeria is possible, and we are already taking the step.
Just be safe, be careful, respect everyone. When you talk to someone and the person seem strong headed or bigoted or one annoying person or the other.
Nor worry, e nor go fit bite you🤣 sometimes na IGG (initial gra gra). Just respect am, respect yourself, and you should know the next best line of action to take.
Hon. Stitches retweeted
Video & Image Updates on Batch 2 mobilization of materials from #Winning2027 X-Space; focused on Souther Nigeria... (Batch 3 & 4 now loading concurrently, to be focused both Northern & Southern Nigeria respectively).
A THREAD. 👇🏼
Hon. Stitches retweeted
Bringing this back!
Materials Request Form STRICTLY FOR SERIOUS GRASSROOT MOBILIZER AND CANVASERS OOOOOOOOOOOOOOO, Not people that would hurd it, till they "feel like" like going out o.
👇🏼👇🏼👇🏼
forms.gle/7N89G1TJ19RUmRA46
Hon. Stitches retweeted
Replying to @IgelleV @NigeriaNDCHQ @ifesalakooffice @D_goodybag @Peter4Nigeria @MamaPee__ @officialABAT @OfficialAPCNg @ziter001 @IdrisZekeriJnr @Morris_Monye @Mallam_jabeer @trigottista
Hon. Stitches retweeted
Replying to @Gandalf54670444 @NigeriaNDCHQ @ifesalakooffice @D_goodybag @Peter4Nigeria @MamaPee__ @officialABAT @OfficialAPCNg
You said it, just exactly as it is. Gbamtifiedly said.
I agree
Replying to @Only1stitches @LyfAcrosBorders @NigeriaNDCHQ @ifesalakooffice @D_goodybag @Peter4Nigeria @MamaPee__ @officialABAT @OfficialAPCNg @ruffydfire @OjyOkpe
The best thing to do is to slam the landlord and Lagos APC in a joint suit of say 100M for damages.
Keep every document, video and picture evidence intact to make your case easier to win.
Na di NDC Alimosho LGA Chairman Himself be dis.
Nigerians, una dey support wetin APC dey do so? If una nor support am, abeg make una share dis video. We no go allow dis kind intimidation. This na my very own community, this one nor fit happen abeg, Ma democracy we say we dey o.
According to the chairman: E say,
"E dey tell me say I no dey normal. Dem carry all our loads comot from here. Yes, put am there. Dem talk say I no dey normal.
And na dis be wetin I get, na im be d same person wey give me d receipt o, wey come still dey me say I nor dey normal, This na the Nigeria Democratic Congress (NDC) Alimosho. And na me be di Chairman of NDC for Alimosho."
Another person:
Okay sir, thank you.
Details of the House Rent Receipt (MR. DOSIO HOUSE RENT RECEIPT)
Date: 01/02/2026
Received From: MR. IFEOLUWA ADEDAYO SALAKO FOR NIGERIA DEMOCRATIC CONGRESS (NDC)
Di amount wey dem receive:
One Million Naira only (₦1,000,000).
Wetin di payment cover:
House rent from 1st February 2026 reach 31st January 2027, for one three-bedroom flat wey dey 247 Imodu Received with Egbina Road, Lagos.
Hon. Stitches retweeted
Replying to @officialABAT
@officialABAT did you fight for this Democracy to become a tyrant? Currently in a working system praying for a problem that needs common Sense fixing.
NIGERIANS MAKE UNA COME O📢📢
NIGERIA DEMOCRATIC CONGRESS (NDC)
ALIMOSHO LOCAL GOVERNMENT AREA, LAGOS STATE
Date: 31st October, 2026
MAKE WE CLEAR THE MATTER: ATTEMPT TO FORCE NDC ALIMOSHO SECRETARIAT COMOT ILLEGALLY AND USE POLITICAL THREAT TO INTIMIDATE US
E don reach time make we let the general public know wetin the ruling party don dey do concerning our LGA Secretariat for the past few months.
The whole matter start when dem begin put pressure and threaten the landlady of the building wey our Secretariat dey, for No. 277 Egbeda/Idimu Road, Alimosho LGA, Lagos State.
The caretaker of the building don dey disturb us again and again, dey tell us make we remove our banner wey dey front of our office. According to her, some APC people for Alimosho don warn am say if we no remove the banner, dem go come demolish the whole building.
This harassment and threat don continue for weeks and months. But yesterday, 30th October 2026, we see how far their dirty politics don reach. Dem show face with one court document wey get plenty questionable and contradictory things inside, claiming say na order to evict our Secretariat from the building.
Normally, we for don stand our ground and challenge this illegal action immediately. But after our Legal Adviser advise us, and because we no want make the matter cause wahala or disturb peace, we decide to remain calm and keep proper record of everything wey happen.
MAKE THESE THINGS CLEAR TO EVERYBODY:
1. Nigeria Democratic Congress (NDC), Alimosho LGA, na political party wey dey respect and obey the law. Our office for No. 277 Egbeda/Idimu Road dey there legally, everything follow proper arrangement, and we don pay for the place complete.
2. No matter how dem threaten us, intimidate property owners, send thugs or bring questionable court documents, dem no go make us abandon our constitutional right to join together, belong to political party and carry out our lawful activities.
3. This attempt to silence opposition for Alimosho no follow democracy at all. E show say dem wan use fear hold people down, and e raise serious questions about why the ruling party dey react this way as more people dey show interest and accept NDC for Alimosho LGA.
4. We don instruct our lawyers to challenge this so-called eviction notice for court immediately. We go also send official complaints to the Lagos State Commissioner of Police, DSS and National Human Rights Commission.
WE DEY THEREFORE CALL ON:
a) The good people of Alimosho, Civil Society Organisations and members of the Press make dem pay attention to this kind dangerous development.
b) Nigeria Police Force make dem no allow anybody use dem to persecute or disturb people because of their political party or belief.
c) Lagos State Government make dem call their party members to order and warn dem to stop this kind behaviour.
NDC for Alimosho no dey shake, we remain focused, and our determination to give the people another credible political choice don strong pass before.
We no go allow anybody intimidate us. We no go keep quiet. Nobody go silence us.
We attach the receipt of payment to this publication so anybody wey wan confirm fit see am.
E-SIGN:
Hon. Pius Omodaratan
Chairman
NDC Alimosho LGA
Barr. Williams Ejika
Legal Adviser
NDC Alimosho LGA
Comr. Victoria Johnbee Emmanuel
Publicity Secretary
Cor. Philip Nyakno Luke
Publicity (New Media)
FOR NDC ALIMOSHO DIRECTORATE OF MEDIA AND PUBLICATIONS.
Hon. Stitches retweeted
Nigeria and Democracy should not be in the same sentence!!
Master "Tragedist" isonu

Replying to @Only1stitches @NigeriaNDCHQ @ifesalakooffice @D_goodybag @Peter4Nigeria @MamaPee__ @officialABAT @OfficialAPCNg
Absolutely terrible.@jidesanwoolu This is a heartbreaking tragedy.
You nor lie at all, that's why we are bringing it to the public, it's now obvious that the case is more than we can handle alone, we need all the well meaning Nigerians to escalate this, it's so sad. @ruffydfire sir abeg don't ignore this, abeg, you need to help us escalate this.
Hon. Stitches retweeted
Trending Video of Peter Obi receiving babies, vegetables, groundnut and fresh fruit gifts in Owerri
Hon. Stitches retweeted
Replying to @Only1stitches @NigeriaNDCHQ @ifesalakooffice @D_goodybag @Peter4Nigeria @MamaPee__ @officialABAT @OfficialAPCNg
Alimosho is under attacks
Hon. Stitches retweeted
Replying to @Only1stitches @NigeriaNDCHQ @ifesalakooffice @D_goodybag @Peter4Nigeria @MamaPee__ @officialABAT @OfficialAPCNg
@ruffydfire @OjyOkpe This is the latest update from the Alimosho area, where the NDC office is located. Take a look at what is happening to the opposition under the APC government.
Hon. Stitches retweeted
The whole truth about the Lagos - Calabar Coastal Highway is that it was a mirage from the onset because it was never intended to reach Calabar ab initio.
Let them rename the road now that it's taking a detour to the existing East-West Road.
New name: "Lagos - Eko Atlantic Coastal Highway" removing the Calabar.